Page #: 396/437 |
@sheriffe | 6 February 12 | |
pc trick,configure ur mozilla wit i.p:87.106.215.227,port:80,goto address bar put wap.gloworld.com,it may take 2mins to load d homepage once it opens put address on url bar and off u go like jet,faster wen u disable java script.fast pass proximitron
|
||
@kozmoz | 7 February 12 | |
*
posting.. yeha
|
||
@tunizee | 7 February 12 | |
chai!!!! una still dy here????mehn
|
||
@cheatman | 7 February 12 | |
Werin de happen for here? why e be say na so so fake cheat full here lol
|
||
@cheatman | 7 February 12 | |
I beg who get original glo on pc make him help me
|
||
@demosky1 | 7 February 12 | |
guys etisalat no work again wiv dat opera 6.5 nah. Abeg make una do sme thng. I hail.
|
||
@tunajose | 7 February 12 | |
etisalat still rocks wit opera 65.
|
||
@demosky1 | 7 February 12 | |
tunajose jamisi se na dat same settings abi na different 1. Tell me d settings wey u dey use.
|
||
@yemko | 7 February 12 | |
my pple, any glo ip for homepage?
|
||
@adamsdic | 8 February 12 | |
no
|
||