Page #: 89/104 |
@neosmith | 16 July 10 | |
etisalat na wah 4 dem?
|
||
@1alabi1 | 16 July 10 | |
MTN ZAIN ETISALAT WILL SOON BOW FOR 9JA PEOPLE
|
||
@1alabi1 | 16 July 10 | |
And dont mind that cheatmaster na dat red bottom style him dey use for now
|
||
@ability1 | 16 July 10 | |
No mater wat mtn and there fk japanese try to do am always on top if i drop it now una go spread am go all does una fking site say una be the guru if i catch any body wit my mtn phone and latest pc software i go send am go early grave i promise to drop it tomorow evening because its nt easy!
|
||
@macinto | 16 July 10 | |
Waiting........Ability1
|
||
@okeyukaa | 16 July 10 | |
Discover how to use ur phone n browse:ppl dey claim say dey b guru,make una bring out FBT.Copy n past guru:l only respect Mankind@naijaloaded
|
||
@okeyukaa | 16 July 10 | |
When u dey produce anything u dey say u b producer:
|
||
@okeyukaa | 16 July 10 | |
*
9ja ppl take it easy task ur brain n develop how 2 browse with ur phone no FBT 4 lazy ppl
|
||
@okeyukaa | 16 July 10 | |
Vry soon there wil b no general FBT.U know use to talk once in a while
|
||
@wallyx | 16 July 10 | |
Hmmm..mmmmn.
|
||