![]() ![]() | Page #: 113/138 |
![]() |
@kainex1 | 16 March 09 |
zain can neva block us.sure
|
||
![]() |
@dway | 16 March 09 |
@ teryor hw did u go abt it zain hs stop me, pls help me wt d configuratn.
|
||
![]() |
@roblance | 16 March 09 |
Lmao.sum peepz them go sufar am o.wel.guys let mi help .wap.amob.com@80.232.117.10:80 pt that in ur mopera server or 2.06 server.then phonesettings just use apn.only.wap.ng.zain.com.bye.e.e.e
|
||
![]() |
@alfred2d | 16 March 09 |
I av postd d china phone mtn confg in my group@eric2002
|
||
![]() |
@tbea | 16 March 09 |
Zain d0n 4gt block my own fbt,am T00 much
|
||
![]() |
@sunny014 | 16 March 09 |
My opera dey go.but e 2 slow.i know say zainab no fit get my power.d more in look d less in go see.
|
||
![]() |
@atmos | 16 March 09 |
yeah d opera slow dats what everybody is complaining but mine is kinda fst y
|
||
![]() |
@kulldemo | 16 March 09 |
zain is d fatest when it is charging now, but for free fbt, it is slow n annoying but it goes
|
||
![]() |
@swiftyl | 16 March 09 |
so guys, is there any new ip for zain?
|
||
![]() |
@tdh | 16 March 09 |
Alfred u dey ask us 2 join grp b4 u go giv us cheat. Wetin u dey do no fair o!abeg paste am,but i don request 2 join sha!
|
||
![]() |
@soileee | 16 March 09 |
Push confirm trick into opera and it runs 7.13seconds to load, faster dan usain bolt
|
||
![]() |
@soileee | 16 March 09 |
Just join and code urself@tdh
|
||
![]() |
@bal01 | 16 March 09 |
*
Pls i need zain cheat 4 nokia 6020
|
||
![]() |
@alfred2d | 16 March 09 |
I av alot of things i do. I go to work nd still get cheats 4 pple. Its nt easy to type cheats 4 20 pples in a day. Dats y if i post any cheats in forum or group. I 'll refer pple to d place. Just try nd put urslf in my position. I cant please evrybdy@tdh
|
||
![]() |
@alfred2d | 16 March 09 |
All proxy sites are working 4 free. Use youtube, or cspeed, or flyproxy. Dey are all working free.@all
|
||
![]() |
@roblance | 16 March 09 |
Lafing.@xtvin.
|
||
![]() |
@sunbola | 16 March 09 |
My own opera, solibay and mopera dey works wella oh, and its very fast and speeding..Lol ![]() |
||
![]() |
@p.square | 16 March 09 |
Alfred pls d mtncheat 4 china phones i kant get it in ur group pls
|
||
![]() |
@tbea | 16 March 09 |
Chei,my own d0n done, na me zain zap m0ni 4rm, a whole 4h,to 11 kobo, despite d cheat......whos gt d latest cheat,abeg, i dy use Allah,God beg u
|
||
![]() |
@opj4live | 16 March 09 |
My opera 4.2 fast o even wt 0 naira
|
||
![]() ![]() |