
![]() |
@2ntty | |
Naija sef, una go jst kon join dis group bt una no dey cntribute, imagin 107 members na only 15 i fit call correct members, NAIJA make una go imprve una levels Ooo. |
||
2
Replies
895
Views
0 Bookmarks
|
![]() |
@4her | 27 May 08 |
4 d fact sey dem b members show sey dem wan yan bt tym no dey permit em. 9jarians r v hardwrkn ppl, always busy. In d world, they r d only set of ppl dat cn cm4tably cope wiv adverse stress.,, their strength n resolv s 2nd 2 none. Need proof? Go check our history in sports, peace-keepn missions n of recent, entertainmnt.,, dats y we'r d giant of Africa. Bt in d past, developmnt has bn an individual affair thus it wil only help if we cn channel our abilities 2 facilitate our developmnt as a nation.
|
||
![]() |
@usunobun | 28 May 08 |
na d koko u don talk so@4her.bt make we dey try contribute
|
||


