Prodigits |
! You are not logged in to Prodigits. Please register or login.
* nAiJAs > Topics
2ntty
She talk sey make persn no bud am if d persn no get pic 4 e profile, imagine! Wel no b her fault, na bcos she gt pic dat y she dey talk lyk dat and no b our fault 2, na dem MTN, CELTEL, GLO & co na im i blame ooo.
9 Replies 806 Views 0 Bookmarks
topics posts

* nAiJAs Forum
fav Bookmarks

* nAiJAs


Download PRODIGITS Android APP