
![]() |
@ebisan | |
Who is d best basket baller? |
||
4
Replies
829
Views
0 Bookmarks
|
![]() |
@etta | 24 June 08 |
Why do ppl fall in love? I think dey shuld grow in love.
|
||
![]() |
@metusela | 31 July 08 |
@ etta. U dey sleep? Who is d best b-baller?, and u r talking abt luv... Better wake up! (hehehe)
|
||
![]() |
@chinex01 | 5 August 08 |
Haha eta wetin hapen, where ur mind dey na basketbal we dey talk wey u dey talk luv u 4 go open anoda topic
|
||
![]() |
@koolefe | 6 August 08 |
People say michael jordan,nw iverson has done quite wel,bt bryant is d guy on board.
|
||


