
![]() |
@ngrguy | |
original lagos pips,ow una dey?ope ur weekend's bin 4n.na wu club 4 lagos dis weekend?i beg make una nak mi tori. |
||
2
Replies
822
Views
0 Bookmarks
|
![]() |
@agbas | 10 July 06 |
it was cool @ delicious treat dis last weekend!wt a live band on stage(yoruba-juju,fuji,apalaetc on fridays),hiphop,jazz,highlife,R&B etc on other days!shayo dey,shepe dey,remmy mathins,irish creme dey!awon omo nko?won yapa!!all sizes-orobo!lepa shandy!atupa palor!adu madan!everything dey yanfuyanfu!how ur club be?
|
||
![]() |
@ngrguy | 19 July 06 |
oga agbas mi don only go a few clubs 4 lagos n den i no no lagos.went wiv ma cousin,he wuz always drivin (av u seen scary movies pt4?) n always drunk.now i i gat lil o no social life,sad init?ope ur partyin no dey end 4 weekend.l8r man.
|
||


