

![]() |
@synanza | January 2010 |
2face (0) If u wan do any thing with any person, first check him/her name and kn d meaning, there are three musician wey wan do collabo and they want 2 answer p |
||
![]() |
@clevdonn | January 2010 |
Preachers (0) Look 4 9ja w get many pastor, 4 road dem dey, inside bus dem dey, ware house dem dey, 4 mkt dem dey, str dem dey, ivn self dem go com 4 ur flat knock |
||
![]() |
@clevdonn | January 2010 |
Hunga (0) na wetin hunga dey do dey mek ppl turn 2 born again, christ followers no b by force na volunteer ppl don begin giv dia life 2 christ bcos of money she |
||
![]() |
@clevdonn | January 2010 |
Povati (0) 9ja sorry oh!, may god deliver us, e go beta na poor man preya, abi no b so!, pesn go waka comot 4 mornin strugl 4 d day at nait e no ft buy agege eat |
||
![]() |
@synanza | January 2010 |
The black american girls (0) D black americans girls na them kn wetin happen, 4 9jg anything u do na sin even having some internal exercise wit any girl or boy na sin, bt dat pple |
||
![]() |
@synanza | January 2010 |
My pastor in my church (0) 4 9ja if u de poor that one na inborn poorness, some pastors 4 9ja na people wey no get work, and wey no go 2 school only they sabi speak english and |
||
![]() |
@synanza | January 2010 |
Anything wey de 4 9ja na china (0) Wetin de exist 4 9ja wey no be china, who feet tell me, our phones made in china, cars made in china, animals china, human beings china, u kn they sai |
||
![]() |
@synanza | January 2010 |
The different b/w igbo girl an (0) D problem 4 yoruba girl be say they no de fine na it be the bad part and d worst part be say they de carry yashi wey them legs no feet carry, y i no d |
||

