Prodigits |
! You are not logged in to Prodigits. Please register or login.
* 9jafunandgist > Topics
clevdonn
Look 4 9ja w get many pastor, 4 road dem dey, inside bus dem dey, ware house dem dey, 4 mkt dem dey, str dem dey, ivn self dem go com 4 ur flat knock 4 ur door, d thin wey dey vex me b say upon all dis, bad thins neva stop, make i yan u 1 thin wey u no no all dis pastors na criminals depend on d level of specialization, d 1 4 rd na 419, d 1 insd bus na drug sela, d 1 4 ware house na family divider, d 1 4 mkt na money doublers, d 1 4 str na i dey look for, d 1 4 ur door na property surveillance, mek u no mind dem, dem b fake.
0 Replies 394 Views 0 Bookmarks
topics posts

* 9jafunandgist Forum
fav Bookmarks

* 9jafunandgist

Best Android Games

Download PRODIGITS Android APP