Prodigits |
! You are not logged in to Prodigits. Please register or login.
* Whatsapp-Facebook > Topics
isadowski
HOW TO MESS IN PUBLIC
& RETAIN UR IMAGE.
To mess for public dey sweet but if dem
catch u, no be small embarrassment o!
Just
follow dis guidelines & u are on ur way
to
being a star in dis profession.
1. Wen u enter a hall, check d wind
direction,if na closed hall wit air
condition or fan,beta 4 u. Maximum
impact.
2. Make sure say u sidon face d wind
direction. ...
3. Make sure say u get enof leg space.
U go
soon knw why!
4. Form ajebo by crossin ur legs every
now
&then.
5. U don ready 2 execute, try hold am
until
time wey d hall dey noisy incase ur
mess
na d type wey dey sound like AK47.
6. Now carefuly cross ur leg, right over
left.
7. Elevate d right yansh.
8. Release small (sound check)
9. If no sound, allow make d mess flow
steady.
10. Allow time 4 proper circulation.
NOTE:
1. Make sure say no be u be d first
person
to complain.
2. Wen pple begin dey shout Jesus
who do dis wan. E
no go better for d person wey do dis
kind
thin, simply ask why som persons no
fit respect demselves 4 public places?
na wa o
3. No shout pass odas if not u go
become
suspect.
4. Take style disengage from d area,
relocate to another zone and repeat d
exercise!trust me,u will go places wit
dis profession.d world must hear of u
more dan Micheal Jackson..
1 Replies 891 Views 1 Bookmarks
topics posts

* Whatsapp-Facebook Forum
fav Bookmarks

* Whatsapp-Facebook

UK TOP40 Ringtones

Download PRODIGITS Android APP